Jagele歌詞

添加日期:2022-07-08 時長:03分03秒 歌手:Burna Boy

Jagele - Burna Boy
Lyrics by:Damini Ebunoluwa Ogulu/Kelvin Peters
Baby me I no go leave you laiye o
Make you no go leave me solo
You know as e Dey go
Catch my shot o
Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby
Ka gbekele gbekele my baby cuz my mommy no Dey
My baby Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby
Ka gbekele gbekele my baby cuz my daddy no Dey
I Don't no was e Dey do me
I no no was e Dey do
Why do you want do disarm me o
Why you wan turn a badman to mumu
Omo o You don follow me shayo
You don follow me choko
And you don't mezebu
You know it's true
Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby
Ka gbekele gbekele my baby cuz my mommy no Dey
My baby Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby
Gbekele gbekele my baby cuz my daddy no Dey
U do me like ogogoro
And I don't know what to say
And every time that you face me
I just don't know what to sayy
Nuh
You're my sweetie sweetie chocolate
I kno say you go follow me
Because you don finish the henne and Dusse
Balance it up and gbes
I Don't no was e Dey do me
I no no was e Dey do
Why do you want do disarm me o
Why you wan turn a badman to mumu
Omo o You don follow me shayo
You don follow me choko
And you don't mezebu
You know it's true
Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby
Ka gbekele gbekele my baby cuz my mommy no Dey
My baby Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby
Gbekele gbekele my baby cuz my daddy no Dey
更多>

喜歡【Burna Boy】您也可能喜歡TA們的歌詞…

更多>

最新歌詞