Pay Day歌詞

添加日期:2023-12-14 時長:02分41秒 歌手:Wizola 3gar

作詞 : Olaitan Adedimeji
作曲 : Olaitan Adedimeji
Baba God E don tey wey man he don dey grind oh
E Zero competition I dey do my own
So when I’m getting paid oh na Wetin I deserve oh woh woh
When my niggas dey ball make I no go dey reserve oh
Kowo wolè kashey spending kowo wolè
If no be money matter o I no go dey
As I dey work I dey pray make e soft o
During struggle make my life no go lost o
Ah ah ah ah kowo wolè
Ah yi ah ah ah ah ah
Ye iyeh eh eh eh eh
Ay, ay, ay
I'm your little butterfly
Green, black blue
Make the colours in the sky
Everyday work 24/ 7
Now story don change I’m on new level brother
if you hear another man matter
Your own no reach quarter brother you go japa
Shey you see
Different folks with different problem
Different struggle different success
Energy in my body me no send them
Back to back we go dey give them problem
Kowo wolè kashey spending kowo wolè
If no be money matter o I no go dey
As I dey work I dey pray make e soft o
During struggle make my life no go lost o
Ah ah ah ah kowo wolè
Ah ah ah ah ah ah ah
Ye eh eh eh eh eh
Ay, ay, ay
I'm your little butterfly
Green, black blue
Make the colours in the sky
Baba God E don tey wey man he don dey grind oh
E Zero competition I dey do my own
So when I’m getting paid oh na Wetin I deserve oh woh woh
When my niggas dey ball make I no go dey reserve oh
Ah ah ah ah ah ah ah
Ye eh eh eh eh eh
Ay, ay, ay
I'm your little butterfly
Green, black blue
Make the colours in the sky
更多>

喜歡【Wizola 3gar】您也可能喜歡TA們的歌詞…

更多>

最新歌詞