Jowo歌詞
添加日期:2024-02-02 時長:02分57秒 歌手:DaVido
DJ Groove - Davido Jowo
Lyrics by:David Adeleke/Oladeinde Okubajo
Composed by:David Adeleke/Oladeinde Okubajo
My baby jo jo
Jo jowo
My baby jo jowo
My baby jo jowo
Jowo
One time tiri gbosa for the two person wey born you
I never want to try lose
You try dem no born me well
I no fit tire for your matter
Lai lai say I no do
Suddenly man calm down man
Down for only you yeah
Many many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many many gyal they try to whine me
Baby no go whine dem just be whiney
Many many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many many gyal they try to whine me
Baby no go whine dem just be whiney
So me say jo jowo
Look into my eyes oh baby jowo
Will you be my wife
Oh baby jowo
Baby oh ya raga raga ragabomi
Jo jowo
Look into my eyes oh baby jowo
Will you be my wife
Oh baby jowo
Baby oh
Jo jowo
My baby jo jowo
My baby jo jowo
Jowo
Amina zomana
Answer me jo chasin' me now
It be like you be my destiny nah
This kind of love e no dey similar
Amina mutu mina
Mo la e go gbo temi na
No no no me ori kakirimo
Su momi girl baby speak to me now
Many many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many many gyal they try to whine me
Baby no go whine dem just be whiney
Many many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many many gyal they try to whine me
Baby no go whine dem just be whiney
So me say jo jowo
Look into my eyes oh baby jowo
Will you be my wife
Oh baby jowo
Baby oya raga raga ragabomi
Jo jowo
Look into my eyes oh baby jowo
Will you be my wife
Oh baby jowo
Baby oh ya raga raga ragabomi
Jo jowo
My baby jo jowo
My baby jo jowo
Jowo
Jo jowo
My baby jo jowo
My baby jo jowo
Jowo
Boy take it easy on the beat