It Is What It Is歌詞

添加日期:2023-10-18 時長:02分55秒 歌手:AdeKunle Gold

People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don't get it twisted, I no dey kiss ass
That sh*t is not healthy
Keeping my distance
Some people are worse than pandemic
If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me, please
If e go cost my peace
That's some expensivе sh*t, oh
If e no be money
Do not disturb mе, please
Majisoro, hold on
It is what it is
Mawobe, leave am
Majisoro, hold on
It is what it is
Mawobe, leave am
Money no dey bring happiness, oh
Na when I get money I realize, oh
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See, bad times will never last
Elemi lo ma last, life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate
Low-key, they hate their life
And they're lonely, no energy for nobody
We no dey happy for me, for me
Low-key, you hate your life
And you're lonely, no energy for nobody
No waste your time, man, I no see you
If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me, please
If e go cost my peace
That's some expensive sh*t, oh
If e no be money
Do not disturb me, please
Majisoro, hold on
It is what it is
Mawobe, leave am
Majisoro, hold on
It is what it is
Mawobe, leave am
更多>

喜歡【AdeKunle Gold】您也可能喜歡TA們的歌詞…

更多>

最新歌詞